Follow TV Tropes

Following

Quotes / United Nations

Go To

"Dem call the place United Nations
Hear oh another animal talk
Wetin united inside United Nations?
Who & who unite for United Nations?
No be there Thatcher & Argentina dey
No be there Reagan & Libya dey
Israel versus Lebanon
Iran-i-oh versus Iraq-i
East West Block versus West Block East
No be there dem dey oh United Nations
Dis "united" United Nations
One veto vote is equal to 92 [...]"
Fela Kuti, "Beasts of No Nation"

Top